MENU

Where the world comes to study the Bible

Pidgin English Bible

 
Download the Gospel of John in Pidgin English here.
 
Sample text:
 
GOSPEL WEY JON RITE
JON CHAPTA 1
How God Word Com Mit Us
1 From wen taim bigin na im di word dey, and di word dey wit God, and God kpa kpa Imsef na im bi di word. 2 Di word dey wit God from wen taim bigin. 3 Na im make everitin and if no bi sey na in make dem, dem for nor dey for dis world. 4 Na im bi life and dat life na im bi di lite wey pipol get. 5 Di lite dey shine for darkness but darkness no gri wit Am.
Report Inappropriate Ad